I just say make I go collect URGENT 2K for ATM and I come meet this Daughter of Eve for road. Abeg, anybody, wey see me so, make the person just pray for me. Na today-today and dem don hook me like this.
Join my prayer point:
"
Baba God, please do not let the financial institution be available all through this weekend. Na beg I dey beg o! Amen.
"
Friday and off the road ...

😄 Friday and off the road ... 😅😂🤣
0 Comentários
0 Compartilhamentos
247 Visualizações