""Xnxx-Videos!Sexy USA Leaked Video Viral Original Pics On Social Media | XXX Videos
Watch 🟢 ➤ ➤ ➤ 🌐 Click Here To link (Full Video Link)
🔴 ➤►DOWNLOAD👉👉 (Download Full Video Link)
Watch 🟢 ➤ ➤ ➤ 🌐 Click Here To link (Full Video Link)
🔴 ➤►DOWNLOAD👉👉 (Download Full Video Link)
Authorities for Equatorial Guinea don sack Baltasar Ebang Engonga as Director General of di National Financial Investigation Agency (ANIF).
Dis na afta video wey carry im face dey sex different women go viral for social media.
Di goment bin suspend oga Engonga sake of leaked video wey claim say e sleep wit over 400 women – some of dem na partners of ogbonge pipo for Equatorial Guinea.
Engonga neva comment on di allegations and di BBC don also try reach am for im reaction.
Tori be say President Teodoro Obiang Nguema Mbasogo order di dismissal of Engonga, wey be son of Baltasar Engonga Edjo, current president of di Economic and Monetary Community of Central Africa (CEMAC).
Local tori pipo report say di sack of Engonga come via a decree wey im great uncle, president Mbasogo sign.
Vice-president of Equatorial Guinea, Teodoro Mangue, bin promise to take "severe measures" against officials wey dey engage in sex for dia offices afta di viral “sex tapes” wey allegedly involve one high-ranking civil servant and di wives of several prominent pipo.
"We go proceed wit di immediate suspension of all officials wey dey engage in sexual relations in di offices of di kontri ministries," di vice-president tok ontop im X page on Monday.
Oga Mangue bin add say di goment go take severe measures against dis acts as dem constitute violation of di code of conduct and di public ethics law.
Na di viral "sex tapes" wey leak on social media afta di reported arrest of di director general of di National Financial Investigation Agency, Baltasar Engonga, on unrelated graft charges make Mangue to give order to regulators and internet service providers make dem block di circulation of di videos.
Di kontri attorney general also tok say di recordings dey consensual, but dem fit prosecute Engonga for "public health crimes" if im get sexually-transmitted infection.
First Lady Constancia Mangue Obiang vex well well for di incident wey she describe as “embarrassing”.
She express her disappointment during a meeting wit Prime Minister Manuel Osa Nsue, wey dey oversee administrative coordination.
“Wetin happun na social scandal wey don already crossed our borders and dey affect di image and reputation of di Guineo-Ecuadorian woman,” First Lady Obiang tok for statement she post on Facebook.
Baltasar Ebang Engonga, na high-ranking Equatorial Guinean goment official and politician. Di 54-year-old man get six pikin wit im wife.
Oga Engonga, na di son of Baltasar Engonga Edjoo, president of di Economic and Monetary Community of Central Africa (CEMAC).
Im be di former head of Equatorial Guinea anti-graft National Agency for Financial Investigation (ANIF).
Baltasar Engonga start im career for 1998 wen im become minister for education.